AMEBO!!! Husband say make wife come siddon for house wife no gree Wahala ontop Problem

E get one woman wey just marry. One month after marriage the husband tell her say make she quit her Job stay house. Say him no go like make person dey look him wife and Dey work for person. Say him go give her 10k every month end and after 1year him go give her money to open shop. And the woman been Dey receive 150k per month for her work place. Question: if na you be the woman wetin you go do?


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *


Current track

Title

Artist

Background